Human rights group tell Iran to release woman dem detain after she comot her cloth for univeristy
Wetin we call dis foto, A video showed the woman sitting in her underwear on steps at Islamic Azad University before walking down a nearby street Human rights activists don call on di authorities for Iran to release one woman wey dem detain afta she remove her clothes for one University,